Yemi Alade – Oh My Gosh Lyrics (Paroles)

Oh yea yea, oh yea yea

Oh My Gosh oh, Oh My Gosh ohh
Oh My Gosh oh, oh ohh, oh ohh

‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

I no go do you kona- kona corner
Na you my true lova- lova lover
Whether Winter or Summer- Summer Summer
Baby, me no go faker- faker
Me no go flicker; for you, mama no go area
Ehh no go area
Many toasters for my area; many toasters for my area
But I no give them face; for you mama no go area
Love no dey them face; ehhh no go area
What eh eh eh; am taken (cmon yelima wana go)
Oh noo; am taken (cmon yelima let’s go)

Oh My Gosh ohh (eh am taken), Oh My Gosh ohh
Oh My Gosh ohh; ehhhh am taken

Ahh; baby you good, you good for me
The only one for me ohh, oh ohh
Ekwu ekwu eme eme; we go always agree oh oh oh
Ahh, people say make I stand down, stand down
People say make I fire up, fire up
People say make I start to dey bark like a Bingo
wey just dey jump up- wuff

I no go do you kona- kona corner
Na you my true lova- lova lover
Whether Winter or Summer- Summer Summer
Baby, me no go faker- faker
Me no go flicker; for you, mama no go area
Ehh no go area
Many toasters for my area; many toasters for my area
But I no give them face; for you mama no go area
Love no dey them face; ehhh no go area
What eh eh eh; am taken (c’mon yelima wana go)
Oh noo; am taken (c’mon yelima let’s go)

Oh My Gosh oh, Oh My Gosh ohh (am taken ohh)
Oh My Gosh oh, oh ohh, oh ohh

‘My Tomatoe Jos’- Jos, na wetin he dey call me- Gosh
Him no know wetin I do wey make
am mad over me; ahh
Fine girls plenty, but he leave them
and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

(Eh what c’mon yelima)
Yemi Alade oh; (Oh My God- Fiokee) ohh
Effyzzie yea yea yea
Coublon oh; e dey beat oh
Lover Lover (Swaps) Lova Lova
Summer Summer

LAISSER UNE RÉPONSE

S'il vous plaît entrez votre commentaire!
Veuillez entrer votre nom ici

À la UNE

AFFAIRE VOYAGE : des supporters congolais bloqués à Nairobi à 3 jours du barrage

À seulement trois jours du match décisif entre la...

Petit Fally aperçu à Istanbul au bord d’une Mercedes-Maybach

Actuellement en séjour à Istanbul pour une prestation très...

RDC : l’USN lance la réception des candidatures pour le poste de 2ᵉ vice-président du Sénat

Le processus de désignation du futur deuxième vice-président du...

Découvrez le clip officiel de Félix Wazekwa en hommage à Judith Suminwa

La scène musicale congolaise s’enrichit d’une œuvre symbolique forte...

RDC : un militaire des FARDC condamné à 20 ans de prison pour tentative de meurtre

La justice militaire en République démocratique du Congo a...

Articles récents

RDC : l’AFDC-A dépose un mémo à l’USN et annonce sa candidature au poste de 2ᵉ vice-président du Sénat

Les dynamiques politiques s’intensifient autour de l’élection du deuxième...

Petit Fally aperçu à Istanbul au bord d’une Mercedes-Maybach

Actuellement en séjour à Istanbul pour une prestation très...

Découvrez le clip officiel de Félix Wazekwa en hommage à Judith Suminwa

La scène musicale congolaise s’enrichit d’une œuvre symbolique forte...

RDC : un militaire des FARDC condamné à 20 ans de prison pour tentative de meurtre

La justice militaire en République démocratique du Congo a...

RDC : le “docteur David” se défend devant la justice après une vidéo controversée

L’affaire dite du “docteur David”, largement relayée sur les...

Articles connexes

Catégories populaires