Yemi Alade – Number One Lyrics (Paroles)

Yea
Sebirabadabaraba
Yea

Egar boi
Oh no no
Baby
You are my number one
Baby you are my number one
yea yea

Dem say love is hard to find
Well e no too hard me to find my own oh
Some people go say love is blind oh
yea yea
Oh my love is very much blind eh

E full my belle
E full my belle
This kind loving you give
E dey sweet oh
E full my belle
E full my belle
E dey sweet like pikin wey see biscuit oh

I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh

I wanna be your number one
Not number two
Number one
Say you can count on me my baby
Count on me my baby
I wanna be your number one
Not number two girl
Not number two girl
Count on me my baby

E full my belle
E full my belle
This kind loving you give
E dey sweet oh
E full my belle
E full my belle
E dey sweet like pikin wey see biscuit oh

Ah yea
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
Yea yea yea yea
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh

Baskala
For your love
I go go calabar
NA your love wey dey end the matter
For your love
I go dance alanta
Dance alanta
oya dance dance
For your love
I go go calabar
NA your love wey dey end the matter
For your love
if dem talk I go burst their matter

Ah yea
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
Yea yea yea yea
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh

Swaps
Yemi Alade

LAISSER UNE RÉPONSE

S'il vous plaît entrez votre commentaire!
Veuillez entrer votre nom ici

À la UNE

Procès de Rebo Tchulo : l’audience reportée au 4 juin après l’absence de la chanteuse

La chanteuse congolaise Rebo Tchulo ne s’est pas présentée...

Canada : les révélations troublantes de Nadège Mbuma sur un présumé empoisonnement à Kinshasa

Une déclaration qui secoue la communauté chrétienne congolaiseLes révélations...

FIFA : remboursement annoncé pour les supporters congolais des Léopards

Bonne nouvelle pour de nombreux supporters de la Équipe...

Articles récents

Djo K Kabengele convoqué par la justice

Le chroniqueur et leader d’opinion Dieudonné Kabengele, plus connu...

RDC : l’opposition lance la coalition C64 contre toute révision de la Constitution

Un nouveau front politique de l’opposition vient de voir...

Articles connexes

Catégories populaires